Mama lyrics
offycial Payson
Yeah is still
your boy
Offycial Tino
AKA Mr Payson
Ahh ahh
Oh Oh oh
Oh oh oh
Ah ah Aah
Ahh ahh
My Mama tell me
Say oh my pikin
Oh Ah ahh
For this life if you
no make am you be
nothing ahh ahh
My Mama tell me
Say oh my pikin
Oh Ah ahh
For this life if you
no make am you be
nothing ahh ahh
And I don tell Mama
oh Mama EEh
oh Mama EEh
No dey cry
no dey think again
no dey worry
Ah ahh
And I don tell Mama
oh Mama EEh
oh Mama EEh
No dey cry
no dey think again
no dey worry
Ah ahh
Me I go make am oh
me I go make oh
no dey think again
no dey worry
Ah ahh
Me I go make am oh
me I go make oh
no dey think again
no dey worry
Ah ahh
Me I go make am oh
me I go make oh
no dey think again
no dey worry
Ah ahh
Good morning momsy
make I follow popsy
this life e no easy momsy
for this life if you
no make am wetin you gain
oh ohh
Cos if man don
come onboard oh
if you no get money
oh oh oh nobody
go know who you be
Ohh ohh
Cos if man don
come onboard oh
if you no make money
oh oh oh nobody
go give you
Your respect
Ohh ohh
That's why me
I'm working hard
oh I no wan beg
for food oh
oh oh nobody
go know who you be
oh oh
That's why me
I'm working hard
oh I no wan beg
for money oh
oh oh nobody
go give you
Your respect
Oh Ohh oh oh
My Mama tell me
Say oh my pikin
Oh Ah ahh
For this life if you
no make am you be
nothing ahh ahh
My Mama tell me
Say oh my pikin
Oh Ah ahh
For this life if you
no make am you be
nothing ahh ahh
Yeah is still
your boy
Offycial Tino
AKA Mr Payson
Another one
Lovely ❤️❤️❤️
ReplyDeleteπ️π️π―
ReplyDelete❤️❤️❤️❤️π₯°❤️π₯°❤️π₯°❤️π₯°ππ₯°ππ₯°❤️π₯°ππ₯°ππ₯°ππ₯°ππ₯°❤️π₯°ππ₯°❤️ππ₯°ππ₯°❤️π₯°ππ₯°❤️π₯°ππππππππππππ
ReplyDeleteThe lyrics making alot of sense ❤️
ReplyDeleteGod will bless you one day just never give up on it keep on trying hard
ReplyDelete