Mama lyrics

                                                           offycial Payson
 
   Yeah is still
  your boy 
Offycial Tino
AKA Mr Payson 

 Ahh ahh 
 Oh Oh oh 
 Oh oh oh
 Ah ah Aah 
  Ahh ahh 

   My Mama tell me 
   Say oh my pikin
   Oh Ah ahh
 For this life if you
 no make am you be 
   nothing ahh ahh 

   My Mama tell me 
   Say oh my pikin
   Oh Ah ahh
 For this life if you
 no make am you be 
    nothing ahh ahh
  
 And I don tell Mama
    oh Mama EEh
    oh Mama EEh
     No dey cry 
  no dey think again
   no dey worry 
    Ah ahh 

  And I don tell Mama
    oh Mama EEh
    oh Mama EEh
     No dey cry 
  no dey think again
   no dey worry 
      Ah ahh

  Me I go make am oh 
   me I go make oh
  no dey think again
   no dey worry 
      Ah ahh


   Me I go make am oh 
   me I go make oh
  no dey think again
   no dey worry 
      Ah ahh


   Me I go make am oh 
   me I go make oh
  no dey think again
   no dey worry 
      Ah ahh


  Good morning momsy
  make I follow popsy 
 this life e no easy momsy 
for this life if you 
no make am wetin you gain 
       oh ohh
  
   Cos if man don 
  come onboard oh 
if you no get money
 oh oh oh nobody
 go know who you be
     Ohh ohh 

   Cos if man don 
   come onboard oh 
if you no make money
    oh oh oh nobody
     go give you 
    Your respect 
     Ohh ohh 
   That's why me
 I'm working hard
 oh I no wan beg
   for food oh
   oh oh nobody 
go know who you be 
      oh oh 

  That's why me
 I'm working hard
 oh I no wan beg
   for money oh
   oh oh nobody 
   go give you
  Your respect 
  Oh Ohh oh oh 

   My Mama tell me 
   Say oh my pikin
   Oh Ah ahh
 For this life if you
 no make am you be 
   nothing ahh ahh 


   My Mama tell me 
  Say oh my pikin
   Oh Ah ahh
 For this life if you
 no make am you be 
  nothing ahh ahh 


 Yeah is still
  your boy 
Offycial Tino
AKA Mr Payson
Another one

Comments

  1. πŸŽ™️πŸŽ™️πŸ’―

    ReplyDelete
  2. ❤️❤️❤️❤️πŸ₯°❤️πŸ₯°❤️πŸ₯°❤️πŸ₯°πŸ˜πŸ₯°πŸ˜πŸ₯°❤️πŸ₯°πŸ˜πŸ₯°πŸ˜πŸ₯°πŸ˜πŸ₯°πŸ˜πŸ₯°❤️πŸ₯°πŸ‘πŸ₯°❤️😍πŸ₯°πŸ˜πŸ₯°❤️πŸ₯°πŸ˜πŸ₯°❤️πŸ₯°πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜

    ReplyDelete
  3. The lyrics making alot of sense ❤️

    ReplyDelete
  4. God will bless you one day just never give up on it keep on trying hard

    ReplyDelete

Post a Comment

Popular posts from this blog

Nigeria 1-2 Cote d’ivoire: Ivory Coast Defeat The Super Eagles to Win 3rd AFCON>>>apexfootballgoat.comFeb 11, 2024 10:59 PM